A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

KEVWELITY lyrics : "Am In Love"

(intro)
Kevwelity. . . . . . . . . . . . .
Galiy minds

The growing coins behind this. . .

(verse1)

For so long now
I've been looking
I've been searching

For the special one
That special girl
Wey go rule my heart

Then i met this beautiful damsel at atm queue

(hook)

We work well
Yes
We talk well

Yes
This baby make sense
Omo she sabi cook well

I no be dundee
I get some money
Baby no dulling

Baby make we jolly dey go. . .

(chorus)2x

Baby am in love
Baby am in love girl


(verse2)
Baby since you came
Everything has changed

You step into my life
You set those wrong right
I appreciate you as an angel

Anything wey you want
I go buy
Obodo-oyibo

Baby make we dey fly

(hook)

We work well
Yes
We talk well

Yes
This baby make sense
Omo she sabi cook well

I no be dundee
I get some money
Baby no dulling

Baby make we jolly dey go. . .

(chorus)2x

Baby am in love
Baby am in love girl


(verse3)
Tell me where you're from
Because you're different

This most be a combination
Of mami and papiwater
Girl you too fine

Your beauty dey burst my brain
Beauty contest with you
Nyevonne nelson

Na walkover

(hook)

We work well
Yes
We talk well

Yes
This baby make sense
Omo she sabi cook well

I no be dundee
I get some money
Baby no dulling
Baby make we jolly dey go. . .


(chorus)2x
Baby am in love
Baby am in love girl

Add lipping along with chorus till fade

Submit Corrections