A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

DAVID OKE (AGS) lyrics : "Yafun Yafun (I go dance)"

I no fit shout and if I start (I can't shout)
I no go finish wetin God do for me (I can't tell all the Lord has done for me)
E no be man at all wey go lie (He is not a man that He should lie)

I see the goodness and the mercies of the Lord
Every time He dey gidigba for my side (He's by my side always)
Na so so miracle He dey give me so (He performs miracle in my life)

Jesu Kristi oba o mo seun mi (Thank you Jesus Christ the King)
Na your mercy dey keep me (your mercy keeps me)
Na your grace dey save me (your grace saves me)

Jesus Christ,
Ibukun re o po jaburata n o le so tan (your blessings are so much I can't tell all)
Chorus:

Yafun yafun ni ibukun Oluwa l'aye mi (Numerous are the Lord's blessings in my life)
God is good
I go praise (I will praise)

I go dance (I will dance)
I go dance (I will dance)


Porogodo/2x gbaragada gbagaun (falling sound)
Na so the devil and his angels dey fall yakata for ground (The devil and his angel fall down)
God you never fall my hand at all (God you never disappoint me)

You anointed my head with all, when I call you answer
You no allow my request enter voicemail
Na your mercy dey keep me (your mercy keeps me)

Na your grace dey save me (your grace saves me)
Jesus Christ,
Ibukun re o po jaburata n o le so tan (your blessings are so much I can't tell all)

[Chorus]
Lord I give you praise
You never let me down

You never fail me
When I wake up new mercies I see (Yafun yafun)
You bless me Lord

You will never let me down
You will never fail me
Your promises are yes and amen

They are yes and amen forever

Yafun yafun o lore t'oluwa se (Many are what the Lord has done)

Yafun yafun ni ibukun oluwa (Many are the Lord's blessings)
O fun wa ni igbala (He gives us salvation)
O tun fun wa layo o (He gives us joy)

Yafun yafun o ni ibukun oluwa (many are God's blessings)

Submit Corrections