A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

DAVID OKE (AGS) lyrics : "HOLY YOU BE"

Chorus:
Na holy you be/4x (You are holy)
You no be man at all wey go lie (You are not a man that you should lie)

Jesus na you dey reign (Jesus you reign)
Holy you be, na holy you be (You are holy)


You no dey change at all (you never change)
Na everything you mean to me (you mean everything to me)
Angels dey bow before you day and night (Angels bow before you day and night)

Dem no dey taya because dem see your glory (there rest not, because they see your glory)

Bridge:

Holy Holy Holy your be

Holy you be na holy you be

Na faithful you be
You no be man wey go deceive man (you are not a man that lie to man)

Submit Corrections