A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

2FACE IDIBIA lyrics : "U No Holy Pass"

[Hook:]
Hey, uuh
Some people be acting like they know it all

Hey, ooh
Some people be acting like they know it all
Hey, ooh, ai

Some people be acting like they know it all
Ooh


[Verse 1:]
See, see
See this type of thing wey we dey feel

Before you know, you don the world dey start to go small
I no go lie
We feel these things for real

Some people no believe am ma epain them, man don fall
It's reality and you will see
That it pays nobody

To be feeling that they know it all
Try to visualize what I feel
And I bet that you will see would be a picture of a garden wall

If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around

Na so them go dey bring you down
Before you know, you go dey for six feet under the ground
Ooh ah


[Chorus:]
Some be acting that they know it all

But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger

No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all

So if you criticize me, come smoke small
Cos you no holy pass, my brother


U no holy pass, my sister

[Verse 2:]

Hmm, some people when they see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into shouting

Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn into traditional shouting

Make them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure to start to set in

Make them feel like outcasting
The society them live in
Because they lose them sense of belonging

But they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn't make it certain

So when them try to stop the complaining and the shouting
Them no go fit because eno be spiritual something
People take advantage of the dream

Because them realizing
Say this people lost them spirit of fighting
So them start to use them head


Use am like dustbin
All the problem of the nation

Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oya, I know say you seen the making

And them start to do almost anything for almost nothing
Cos them same people they need some fighting
But the scavengers would bring them all

They will push them to the floor
And to collect all the people them belonging
But like a goat that has pushed to the wall

We already ready start to do the bad thing
So we a go run them down
We a go chase them outta wey town
I sabi, we go gun down them
Before them go know, them go dey for six feet under the ground


[Chorus]
U no holy pass, my sister

[Chorus]

Submit Corrections