Wande Coal - SE NA LIKE DIS lyrics

Send "SE NA LIKE DIS" Ringtone to your Cell

Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time,dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
Send "SE NA LIKE DIS" Ringtone to your Cell

Do you like these lyrics ?

Wrong lyrics ? Correct them
Thanks to alexandra_feaa for these lyrics

Hot new lyrics : KRISSY AND ERICKA - 12:51     JACK WHITE - Love Interruption     DASH BERLIN FEAT. JONATHAN MENDELSOHN - World Falls Apart     MIGUEL - Adorn     LOREEN - Euphoria     AILEE - Heaven     KAY ONE FEAT. MARIO WINANS - I need a Girl Part 3     DEAD BY APRIL - Mystery     ALEESIA FT. BIG SEAN - Kiss It Bye Bye     CASPER AND CRO FEAT. TIMID TIGER - Nie Auf     SOJA - She Still Loves Me     JOSEPH VINCENT - S.A.D. (Single Awareness Day)     ALEESIA - Kiss It Bye Bye     ANGEL FEAT. WRETCH 32 - Go In, Go Hard     JACK SAVORETTI (FEAT. SIENNA MILLER) - Hate & Love     ALEXUNDER BASE - Set Me Free ft. Soel     Glee - La Isla Bonita     DEAN BRODY - Canadian girls     KATY MCALLISTER - Wanna Believe     ANDAIN - Much Too Much     KURT CALLEJA - This is the night     CPV - LA GLORIA O LA RUINA     KIRKO BANGZ - The Crew     AGATHODAIMON - Novus ordo seclorum     MADONNA FT. M.I.A & NICKI MINAJ - Give Me All Your Luvin'     IRMA - I Know Feat. Youssoupha     Megan and Liz - A Girl's Life     501 - HeadRush (Ft. Belle Humble)     CHRIS BROWN - Turn Up The Music     CRAIG MABBITT - Edge of Reality    
ToneFuse Music