BRYMO lyrics :
"GOOD MORNING"

Send "GOOD MORNING" Ringtone to your Cell

Good morning omoge
baby mi how you do?
tori o fine gan, i'm singing this for you
ma se mi lese tell me how you do
suman me omoge this one is for you
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge

Oya wake up, wake up
here's your tea oya drink up drink up
you no need di make up
dem dey vex, dem want make we break up
see, you be my princess
so fun wan pe together we make sense
ori wan wan lo ga with no sense
je kan ma so nonsense
take this ring o, be with me for better for worse o
I go love you tomorrow titi lai
forever we on o
you know that i got you, anything wey you want i go buy two
oya se bi ayonge
surotete ma lole

Good morning omoge
baby mi how you do?
Tori o fine gan, i'm singing this for you
ma se mi lese tell me how you do
suman mi omoge this one is for you
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge

you go bi Kex, I go bi jj
If you born boy he go bi Aj
I am mefa gudu gudu meje
and if you love is a crime i go
go jail
see from here to London
unwrap you and lick you like tom-tom
i go love you even for junction
ah,you got my attention

your loving de put me at ease
I swear you de give me fish
capture my heart
you dey cure my disease
love me never leave me please
you know that i got you
anything we you want i
go buy two
oya se bi ayonge
surotete ma lo le

good morning omoge baby me how you do?
tori o fine gan, i'm singing this
for you
ma se mi lese tell me how you do
suman mi omoge this one is for you
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge

and when you hold me i can feel your heartbeat
you set my body and my soul and my emotions free
and this is real
my fantasy,you made fulfill
good morning omoge baby mi how you do?
tori o fine gan, i'm singing this for you
ma se me lese tell me how you do
suman mi omoge this one is for you
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge
surotete ma lole
oya se bi ayonge
bi ayonge
Send "GOOD MORNING" Ringtone to your Cell

Do you like these lyrics ?

Wrong lyrics ? Correct them
Thanks to maria.01215

Hot new lyrics : MARIAH CAREY FT. MIGUEL - #BEAUTIFUL     2 CHAINZ FT. WIZ KHALIFA - We Own It (Fast & Furious)     2 CHAINZ & WIZ KHALIFA - We Own It     DEMI LOVATO FT. CHER LLOYD - Really Don’t Care     WE THE KINGS - Find You There     ACE HOOD FEAT 2 CHAINZ, BIRDMAN, DJ KHALED, FRENCH MONTANA, FUTURE, MEEK MILL, T.I. & WIZ KHALIFA - Bugatti (Remix)     LISA WOHLGEMUTH - HEARTBREAKER     BEATRICE EGLI - Mein Herz (Siegersong)     EVE - Eve (Explicit) ft. Miss Kitty     MARIAH CAREY - Beautiful Feat Miguel     MARIAH CAREY FEATURING MIGUEL - Beautiful     ANDRE 3000 & BEYONCE - Back to Black     7 GENERATIONS - Atonement     AKB48 - So long     30 SECONDS TO MARS - Conquistador     Alphaville - Duel     ACE HOOD - We Outchea     A SONG A DAY - BKA     BECKY G - Play It Again     ACCEPT - I Don't Wanna Be Like You     10000 MANIACS - Poor De Chirico     40 OZ. NOTHING - Song 1     AKON - Change Comes     1968 - I Wish I Could Be An Angel     30 SECONDS TO MARS - City Of Angels     #17 WILLYG - Song     113 - Ouais Gros     ANDREW WALKER - The Wish Song ft. Nick Walker     16VOLT - Low     America - House Of Cards (The Parsons Mix)    
ToneFuse Music