2FACE IDIBIA lyrics :
"Only Me"

Send "Only Me" Ringtone to your Cell

Verse 1
If to say nah just me, I'll be
living like I don't care
Live my life until nobody
dare
If nah just me, I'll be doing
anyhow
Because nobody go dey a
to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the
carnvial
The personality no matter
at all
Individuality cannot make
us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you
to the wall
Nah community na in make
us tall
Secret society na in break
us all
I don't want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi
pass ball
I know say eno be
everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if
Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Chorus 2x
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Verse 2
I said, who get ear, make
them hear
No go tell anybody say you
see me for here
If nah only me, you know
say I no go care
Just like everybody I wish
life was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms
of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to
the cinema
No girlfriend to tell once in
a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman
in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my
thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Repeat Chorus 2x
Verse 3
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love
and unity
So I sing, say say
Repeat Chorus 2x till
fade.
Send "Only Me" Ringtone to your Cell

Do you like these lyrics ?

Wrong lyrics ? Correct them
Thanks to alexandra_feaa

Hot new lyrics : MARIAH CAREY FT. MIGUEL - #BEAUTIFUL     2 CHAINZ FT. WIZ KHALIFA - We Own It (Fast & Furious)     2 CHAINZ & WIZ KHALIFA - We Own It     DEMI LOVATO FT. CHER LLOYD - Really Don’t Care     WE THE KINGS - Find You There     ACE HOOD FEAT 2 CHAINZ, BIRDMAN, DJ KHALED, FRENCH MONTANA, FUTURE, MEEK MILL, T.I. & WIZ KHALIFA - Bugatti (Remix)     LISA WOHLGEMUTH - HEARTBREAKER     BEATRICE EGLI - Mein Herz (Siegersong)     EVE - Eve (Explicit) ft. Miss Kitty     MARIAH CAREY - Beautiful Feat Miguel     MARIAH CAREY FEATURING MIGUEL - Beautiful     ANDRE 3000 & BEYONCE - Back to Black     30 SECONDS TO MARS - Conquistador     ACE HOOD - We Outchea     A SONG A DAY - BKA     BECKY G - Play It Again     10000 MANIACS - Poor De Chirico     40 OZ. NOTHING - Song 1     1968 - I Wish I Could Be An Angel     30 SECONDS TO MARS - City Of Angels     #17 WILLYG - Song     ANGIE MILLER - You Set Me Free     113 - Ouais Gros     ANDREW WALKER - The Wish Song ft. Nick Walker     MIKA FT ARIANA GRANDE - Popular Song     16VOLT - Low     America - House Of Cards (The Parsons Mix)     2 BE 3 - Even If     Ana Gabriel - Que Pena     A SONG A DAY - Gary The Walrus With ADD    
ToneFuse Music