2FACE IDIBIA - 4 Instance lyrics

Send "4 Instance" Ringtone to your Cell

[Whistling]

Eh!...Chineke me!... Ew!

Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!

For instance
Say na me be one wey dem give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit
Abi to make we disagree
Abi na to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To turns us ...to turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them just dey use excuse buy chance
Like them no know say we dey
Them dey use us dey play
...
Anytime we stand for resistance
when they in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! O my God!
Ala Oyi e!

This thing that am feeling
Is a feeling of love
And you know say is so...Ala Oyi e!
If you say it not so
And your in a moto
And you dey a go slow... Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And is killing your soul... Ala Oyi e!
For this thing wey you dey see
They make you... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!

For instance
Say na me be Baale of Nigerians
Say i go dey respect your own stance
Say I go create a scenery where better go plenty
Make we dey give chance
Instead to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me run run away
To a place where ebi say
I go feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go just dey to play pranks
Ontop people wey work the way
Wey give them the key
To chop substance
As them know say we be freelance
Their looting no dey give us a chance
Repentance no dey their plans
E dey create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!

This thing that am feeling
Is a feeling of love
And you know say is so...Ala Oyi e!
This thing no go go
Then u know I go slow... Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And is killing your soul... Ala Oyi e!
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!

Make we dey give chance... Ala Oyi e!
Instead to dey pack the money go France... Ala Oyi e!
To make suffer to full in abundance... Ala Oyi e!
Ala Oyi e!.... Ala Oyi e!... Ala Oyi e!

[Till fade]
Send "4 Instance" Ringtone to your Cell


Correct these lyrics
Hot new lyrics : RIHANNA - Hard     BROWN EYED GIRLS - Sign     EVERLY - Maybe     X FACTOR UK 2009 FINALISTS - You Are Not Alone     TAYLOR SWIFT - Monologue Song     FRED FIGGLEHORN - Christmas Cash     GUY SEBASTIAN - Art Of Love     JLS - Crazy For You     PUDDLE OF MUDD - Spaceship     LAURA WHITE - You Should Have Known     JLS - Spell It Out     Carrie Underwood - Change     MARIAH CAREY - 100 Percent     NE-YO - Never Knew I Needed     HE IS WE - Happily Ever After     MARY J. BLIGE - I Am     FILTER - Fades Like a Photograph     LYKKE LI - Possibility     The Almost - HAND GRENADE     50 CENT - Strong Enough     OMARION - I Get It In     THEM CROOKED VULTURES - Nobody Loves Me And Neither Do I     KIDS SISTER - Right Hand Hi     JLS - Tightrope     EXAMPLE - Won’t Go Quietly     LADY GAGA - Dance In The Dark     JLS - Only Tonight     Owl City - fireflies     AGNIESZKA CHYLINSKA - Nie Moge Cie Zapomniec     DONNIE WAHLBERG - I Got It